Oxlade, Moelogo - TABLES TURN lyrics

Ikuforiji Olaitan Abdulrahman

[Oxlade, Moelogo - TABLES TURN lyrics]

Small boy
From the ghetto Wey Dey try make some money
Young boy
Wey dem talk say e no go lead to nothing
Small boy, for the hood Wey Dey talk
Say "Hi!"m brain no correct
But as you see the boy Dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad Them for
No try talk am like that
Them for no try bring am down
But Wetin dem forget be say

Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good

Do you believe in karma
Aye akamara, Aye toto
Do you believe in karma

I remember then
When I no get anything but I get talent
Shey you remember then
When boy no chop no money Shey
Lon fi mi gba le
Now they need my talent ooo uu ahh
Kekere latin mo Oba o olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be se ni olayiwola
People talk and laugh when you can't do
But when God blesses you they forget

Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good

(Mama's prayer)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret