P-Square - Bunieya Enu lyrics

[P-Square - Bunieya Enu lyrics]

Yeah, yeah (yeah, yeah) oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate

Bunieya Enu, Bunieya Enu bunie nu ya Enu
As we dey celebrate bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu as we dey celebrate
We thank God oooh baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh chai, see

The way we dey spend this
Money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eh)
Ba ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me
Cause dem want to see me fail

Thank God it’s Friday (Friday)
And I go rock am like my bai day oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya Enu, Bunieya Enu bunie nu ya Enu
As we dey celebrate bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu as we dey celebrate
We thank God ooh baba you too much oh
We thank God oh you too much oh
You too much oh
That's why we celebrate, let's celebrate

Now put your hands in the air
Move them up like you just don't care
I dey say we dey pop champagne
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we dey kneel down and pray
Scatter them we dey start to the grace oh
Na ti we men oh
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu so make it
No mind them oh no do gra gra
No send them oh come join body oh
Make we blend them
Make you they tell them say

Thank god it's Friday
And I go rock am like my bai day ohh
I'm so excited
So everybody show your style eh
As we dey celebrate

Bunie ya enu bunie ya enu
Bunie duya enu as we dey celebrate
Bunie ya enu bunie ya enu
Bunie duya enu as we dey celebrate
We thank God oh baba you too much oh
We thank God oh you too much oh
You too much oh that's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate we dey jubilate
Omo no player hate
Till make no dey underrate
Now we dey calculate you dey dey speculate
Me I no send them oh no send them oh

But thank God it's Friday
And I go rock am like my bai day ohh
I'm so excited so everybody eh
Move your body eh

As we dey bunie ya enu
Bunie ya enu bunie be duya enu
As we dey celebrate bunie ya enu
Bunie ya enu bunie duya enu
As we dey celebrate we thank God oh
Baba you too much oh we thank God oh
You too much oh i say you too much oh
Bunie ya enu bunie ya enu
Bunie ya enu as we dey celebrate
Bunie be duya enu bunie be duya enu
Bunie be duya enu eh as we dey celebrate
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Isim Okacha si ma dunine enu bunieya enu
Bunieya enu maka no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Isim Okacha si ma dunine enu bunieya enu
Bunieya enu

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret