Prettyboy D-O - Wetin You Smoke (feat. Olamide) lyrics

[Prettyboy D-O - Wetin You Smoke feat. Olamide lyrics]

Baddo
Baddo
Baddo

PrettyBoy any man wey jump make them stand
Any man wey stand make dey fall respect

(Olamide) chop them like high tension
Chop tmo wole mo di monster mo fa
Leyahem like government dey chop pension
Yaay (PrettyBoy)
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head

We just want the rabba bros our eyes dey red
Chop then smoke and ganja
It helps reduce the stress

(Olamide) wetin you smoke
Wetin you smoke wetin you smoke
Ibeshi wetin you smoke
Wetin you smoke wetin you smoke
Ibeshi shey you dey craze
Or you dey mad or you don take
Ibeshi shey you dey craze
Or you dey mad or you don take
Ibeshi ale o ro yan
Ake she surgeon ani silicon
Ale o ro yan ale o ro yan
Ake she surgeon ani silicon
Ale o ro yan

Yea mo wole mo nu monster mo fa leya
Sunday Oliseh before 99, 98
Tell me why dem dey hate
Allah ba mu sa'a I no wan debate
All these yeye boys wanna fuck with me
50 cent, dey no fit yung buck with me
What's up with me?
Asking what's up with me?
I'm the only one hot, there's no topping me
I got the keys to the
Gate of the fucking game
PrettyBoy D-O no forget the name
We fit jump fence if they lock gate
Or I take my leg breakdown the gate

(PrettyBoy) regular
Nuh mi no regular i talk true
Got no snakes in my circular
I get goons speed dial pon mi cellular
Back then I run jobs with my computer
Computer nuh dey comprehend
The hunger
Didn't care about the consequence
It's dangerous, this fast life dangerous
We japa Cos olopa came for us
Mi just want my gwalla bros my eye dey red
Always smoke my ganja
It helps me when I stress

(Olamide) wetin you smoke
Wetin you smoke wetin you smoke
Ibeshi wetin you smoke
Wetin you smoke wetin you smoke
Ibeshi shey you dey craze
Or you dey mad or you don take
Ibeshi shey you dey craze
Or you dey mad or you don take
Ibeshi

Ale o ro yan ake she surgeon
Ani silicon ale o ro yan
Ale o ro yan ake she surgeon
Ani silicon ale o ro yan

(PrettyBoy) this one no be story story o
Way before the country turning on it own
I did some things that weren't holy holy o
Before you judge me
Know I just dey find money money o
PrettyBoy no dey here for your ceremony o
Light my kush then I pass it to Eni money o
When I started
Swear I no get help from anybody o
Had to take it on the chest
No time for story story o check now
Tinuke and folakemi o before they kiss a n
Tell them play inna mani mo
Thankful for the money
I give God the glory o
Still remember all the nights wen
We sleep for studio

(Olamide) make dem mezze, make dey mazzaya
Make dem no come here come dey falaya
If I say picker, you say papaya
Labaje jitan ama tamaya

Wetin you smoke wetin you smoke
Wetin you smoke ibeshi
Wetin you smoke wetin you smoke
Wetin you smoke ibeshi
Shey you dey craze or you dey mad
Or you don take ibeshi
Shey you dey craze or you dey mad
Or you don take ibeshi

Ale o ro yan ake she surgeon
Ani silicon ale o ro yan
Ale o ro yan ake she surgeon
Ani silicon ale o ro yan

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret