RudeBoy (Paul Okoye) - Double Double (feat. Phyno, Olamide) lyrics
Phyno [Azubuike Chibuzo Nelson] Nigeria
Olamide [Olamide Gbenga Adedeji] Bariga, Lagos State, Nigeria 🇳🇬
[RudeBoy Paul Okoye - Double Double feat. Phyno, Olamide lyrics]
Reeh!
If I no marry you na I'm be say I dey craze
Tell your mother tell your father
Make we relate money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder omo na thunder
Ah yeah fire fire chase them all away
Any man wey put asunder ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
See I get assurance you get in dollars
Anything for you my account e balance
See I get this mission transmission vision
And if you tell police oh
Them go see confusion
If I no marry you na I'm be say I dey craze
Tell your mother tell your father
Make we relate money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder omo na thunder
Ah yeah fire fire chase them all away
Any man wey put asunder ah yeah
Fire fire chase them all away (Nwa oh)
Everything na double double
Yeah! My ube oyibo
I dey pray yibe when something go carry you
Come my way amankwe ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo maka nnwee gi one on one
Samankwe samankwe
See you will never forget oh ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh ah ah ah
Ask your bestie Janet o baby oh ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh ah ah ah
If I no marry you na I'm be say I dey craze
Tell your mother tell your father
Make we relate money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder omo na thunder
Ah yeah fire fire chase them all away
Any man wey put asunder ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo fa mi mo ra baby oh
You belong mi o mo bi o sen se mi o
If you go them be tell mo ti roko
If you leave them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara if you love me
Tata no go talk another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
We no go let our home scatter
If you give me love baby wa ma ga ga ja
If you give me love o i fit Gucci ati Prada
If I no marry you na I'm be say I dey craze
Tell your mother tell your father
Make we relate money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder omo na thunder
Ah yeah fire fire chase them all away
Any man wey put asunder ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma agabago nu oh
Ooh ooh ooh o ka anyi si eme