Runtown, M.I Abaga, Hafeez - Sarki Zaki lyrics

[Runtown, M.I Abaga, Hafeez - Sarki Zaki lyrics]

Sarki zaki dayiska ni
I love the kind of life am living now
Everything now is all we living large
That’s why dem dey call me alhaji
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
After taking everything now you don’t
Have to let go
Fake friends dem put dem on the ex list
Next list oya pass me the perfe list
Number one for your top list
Oh igboro ti daru
Runtown every city that I go
Understand sey na all about the blow blow
Oh boy ti blow
Understand sey my god over everything
Say I fear nobody
And now I dey feel like sey na only
Me waka come cos I see nobody
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Seriki dawa bawa chawa
We just having fun oh why you dey para
Celebrate everyday like sallah
Mallam banana gesebe london America
My girls all over the world dem plenty
Say my god over everything say I fear nobody
Now a days e be like sey na only
Me waka come cos I see nobody
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sariki zaki mune shiri yaki
Akoyi kifin girl kifi chicken yaki
You see the belly my nigga omo see pot life
You see the rollex my nigga
Omo see boss life
You see me poping this bubble
Omo see boss life
Ye my nigga it's our normal just life
Ahn ahn nigga he came about the bottle
Ahn ahn taraba boy now am forming aje butter
Ahn ahn so why do dude struggle to get views
Trying to abuse we already know we run town
We run town
Run things all town till sun down
Best thing for you to do nigga come down
Thank you zaki never nigga run down
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sarki zaki dayis kanji
Give me the money o ba tuwe nji
Dey won replace me o but ba vacancy
They don’t know sey the boy dey vex
Sariki soki
Cos the money in my pocket is plenty
Sariki soti
Cos the money in my pocket is plenty
Sariki soti
Cos the money in my pocket is plenty

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret