Shallipopi, Fireboy DML, Zlatan Ibile - Elon Musk (Remix) lyrics

Crown Uzama

Fireboy DML [Adedamola Adefolahan] Ogun State, Nigeria

[Shallipopi, Fireboy DML, Zlatan Ibile - Elon Musk Remix lyrics]

Wait they call me Shallipopi
(B) Ibile (Busy)

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body (kúrò ń bẹ)

Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy eh, no bitch boy
See, no go dey funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all day
Plutomania, we fly all day

Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian (evian)
Another evian dey inside
Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian
Another evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o pọ) money dey (ahn)

It's the remix of the remix (e rọra)
You know the steeze (e rọra) roll cannabis
Your baka like Tesla I got the keys (e rọra)
I stack (e rọra) I smoke (e rọra)
I puff and pass (e rọra) i loud (e rọra)
I choke, I jododo 'til I reach high cloud
(e rọra)
Abena please, no dey doubt, e no be clout
My sekere no dey bounce
No go dey show, no dey proud, idan no dey bow
Only when I wan kiss you down there
Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o po) money

Ahn, kúrò ń bẹ money too choke abeg
One Azul, twelve people
E no fit be my cartel (for where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP
You go see Areaway take up Cartier

Ahh, all these ones
(all these ones) then these ones (these ones)
These ones, when you see them make way
(make way)
Evian dey (evian dey) maga dey (maga dey)
So therefore, every day na payday (say)

I say no go put body if you no get mind
(get mind) unless your mind go dey (go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price
(pay price)
My guy, na there you go dey (ayy)
Ayy, kúrò ń bẹ

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body

Elon-lon-lon (Elon, Elon) elon, 'Lon (Elon)
Elon-lon-lon, Elon, Elon
(Shalli what?) Shallipopi
Elon-lon-lon, Elon, 'lon
Elon-lon-lon, Elon, 'lon

How do I pay, boss? Send aza or send wallet
Payment received, na he credit BTC
Now you don confirm evian dey? (evian dey)
Evian dey now you don confirm evian dey?
Evian dey, eh

Evian dey (evian dey) evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey) evian dey (evian dey)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret