Rema, Shallipopi - BENIN BOYS lyrics

Rema Shallipopi

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

Shallipopi [Crown Uzama] Benin City, Edo State, Nigeria 🇳🇬

[Rema, Shallipopi - BENIN BOYS lyrics]

[Intro]
...they call me Shallipopi
Pluto presido

Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say

—Another banger!

[Pre-Chorus]
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele
Santa Monica touchdown, shekens

They dey like to dey dance the legbeegbe, —eh?
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no gеt



E get why dem dey call us Bеnin boys
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billings wey we dey chest

Many fishes in the river
But na you I wan taste
Chop you and clean mouth, eat you for lunch
Have you for dinner, unto the next

[Chorus]
See money, see am, see, see, see money

See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
(See, see, see money oh, wahala)

See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
(Say, say, say, say, say, nor go dey)

[Verse 2]
Na we be the pride of Benin
Oba sef suppose give us medal, oh, give medal, oh
Na my Benin brothers I go call before
I call olopaa oh, if anything kpa, oh

Remy boy you can paste me your location, —confirm!
What is your next destination? —Say
Should I give you my direction? —Say, say, say
Touch Benin boy, you don touch the full nation —Say, say

[Pre-Chorus]
Touchdown Benin boys (Ki!), gen-gen-gen)
Money yapa, money repete, —confirm!
Remy Ekehuan road, Shalli sapele
Santa Monica touchdown, shekens

They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys, —confirm!
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billings wey we dey chest

Many fishes in the river but na you
I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch
Have you for dinner, unto the next

[Verse 3]
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun
Say we see opportunity we no fit zuzu
Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah, —confirm!
New Benz oh, incoming, —eh?
Sexy body, tell me
What time that you coming
... —Eh? Wahala!

[Chorus]
See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
(See, see, see money oh, wahala)

See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
See money, see am, see, see, see money
(Say, say, say, say, say, nor go dey)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret