Rema - WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK) lyrics

Rema ODUMODUBLVCK

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

ODUMODUBLVCK [Ojugwu Tochukwu] Lagos/Abuja, Nigeria 🇳🇬

[Rema - WAR MACHINE feat. ODUMODUBLVCK lyrics]

[Intro]
Love
—of love, of love
Ooh —oh —ooh
Lo-Love
—of love, of love
Ooh —oh, ooh —love

Another banger —banger!

[Verse 1, Rema]
"Kor-kor-kor"
Rema na you be that? Na me
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble
Shey you like wahala?

Who I go kpolo, who I go
Who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner


Put am for choke hold?

Try me, make
I for give you spanking like okpo
E don tey since
I tell una say I be commando

[Pre-Chorus, Rema]
Who be you?
I no come here Miamanau
—mhm
Drive them crazy like kabu-kabu
—mhm
Always come first like my name na Abu
—mhm

[Chorus, Rema]
Givе them
—mm-mm-mm
Another one
—mm-mm-mm

I dеy pepper dem
—mm-mm-mm
E dey pain dem
—mm-mm-mm

[Bridge, ODUMODUBLVCK]
Br—r-r-r-rt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am

Ahh—,
Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE!
—a-a-a-ahh

[Verse 2, ODUMODUBLVCK]
Look at my eliminations —blood
Anenih, focus on their blood, I am not done —done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya! Choke am like hiccup

Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me?
I score the shanga with yanga, your papa

Hullabaloo, can you subdue?
Bend am, she dey call me
Shallipopi (I...)
Confuse, confuse

I dey load gun like I'm paranoid —paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois —llinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

[Pre-Chorus, Rema + ODUMODUBLVCK]
Who dey, who dey, who be you?
—Okala muo
I no come here Miamanau
Mhm —ayy
Drive them crazy like kabu-kabu
—mhm —ooh
Always come first like my name na Abu
—mhm

[Chorus, Rema + ODUMODUBLVCK]
Give them
—mm-mm-mm —ahh
Another one
—mm-mm-mm —grrt, grrt
I dey pepper dem
—mm-mm-mm
I dey pepper dem
—oh, industry machine

E dey pain dem
—mm-mm-mm
Omo, I go give them
—mm-mm-mm
Another one
—mm-mm-mm —grrt
I dey pepper dem
—mm-mm-mm
E dey pain dem
—mm-mm-mm

[Outro, ODUMODUBLVCK]
Remy boy
Kala

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret