Rema - EGUNGUN lyrics

Rema

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

[Rema - EGUNGUN lyrics]

[Intro]
Another banger — banger

[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout
The money —oh, the money —oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu
It must enter —oh

South Africa baddie stacked
In my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me
I no fit forget my raba
—oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun



Mo ti fa kana ku
California, Backwood
Make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face
Egungun, egungun

[Verse]
E mi ni dollar еarner, ope —oh
E mi ni water bеnder, diamond all over me —oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu —oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada —ouoh

No go lose guard your Amex card
All my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him
Sabi do pass me, I do pass am

I no dey perform if I no see balance
See me, see wahala —oh
Half wey you pay fit carry
Many artist, except Rema —oh

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun

Mo ti fa kana ku
California, Backwood
Make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face
Egungun, egungun

[Bridge]
Hey!
Ebelebe-belebe-bebe —
Ebelebe; Ah!
Who be that girl wey dey shake ikebe?
—call am, make we for dey

Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get
K—K—K—K, eweleke
50K dollars, use am spray
No lele

[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout
The money oh, the money —oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu
It must enter —oh

South Africa baddie stacked
In my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me
I no fit forget my raba —oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun

Mo ti fa kana ku
California, Backwood
Make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face
Egungun, egungun

[Outro]
Shebi na hide and seek?
Money cover my face
Egungun, egungun

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret