Rema - NOW I KNOW lyrics

Rema

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

[Rema - NOW I KNOW lyrics]

[Intro]
P! (P! P!)
Day— Day—
Daytrip took it to ten

[Verse 1]
All of my trauma dey hit me
From many years ago
All of my childhood
I lost 'cause I wan feed family

Inside my heart, so dark
But my face e no dey show
I no dey talk, I no dey comot
I just wan dey alone

Sleeping pills no dey work
So I steady overdose
Fear no go let me talk things
Wey do for the ones I love



Everybody too selfish
To see from my angle —oh
Do ninety-nine but I no do one
—still it's not enough

[Chorus]
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All thosе I trust turned enemiеs

[Verse 2]
I dey move like Messi
When he dey for Barcelo
E get as God go bless person
Dem go talk say na devil —oh

Me I no dey ask for favor
Small time, they go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face
All my problems on my own

She tell me make I tell her all the pains
Wey I always envelope
Right from my childhood, I steady dey thug
With the feelings wey I dey hold
—uhh

Many battles I dey fight but regardless
I'm steady on the road —ahh
Keep my guy Crayon safe for me
Na 'em I tell Solo

[Chorus]
Na now I know who dey for me —I know —ah
All those I love turned enemies —I love —ah
And now I know who dey for me —I know, for me
All those I trust turned enemies —ahh

Na now I know who dey for me
—I know —I know —I know
All those I love turned enemies —ouh
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret