Rema - OZEBA lyrics

Rema

Rema [Austin Divine] Benin City, Edo, Nigeria 🇳🇬

[Rema - OZEBA lyrics]

[Intro]
London!
Another banger

[Verse 1]
All of my guys dem dey tell me say me
I be party animal
Who be that girl
Wey dey shake her ikebe for back
Me I want her, I like her
—arrgh —arrgh

Whether the ikebe na real or fake
Abeg, just dey back am —come
How you go sell me money
Then I spray the money
Then you come dey pack am?

You no see say na Balenciaga
I dey rock, abeg, no dey march am
Mе wey be area-boy


I dеy do my things
Zaga-zigi, zigi-zaga

—Grrh!

[Pre-Chorus]
Rema, what is the matter?
I go prove to them say
Somebody badder —eh
Somebody wicked —eh

I go do my best
to make all of una vex
I don commot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep
Who sabi jump fence
—eh?

[Chorus]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[Verse 2]
Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolow —eh-eh
They want a banger —eh-eh?
Give them back to back —eh-eh
Buss up their medulla —arrgh-arrgh

Tell all your faves that I
Ask you to ask them
"Who's their daddy?"
—huh

H-I-M —huh
I'm that nigga —uhhuh
I'm that —huh
I'm that nigga —huh
—uhhuh
Father figure
—uhhuh —huh —huh

I dey vex every day
Only thing wey fit make me
Dey happy na ikebe
Internet gangster
That thing wey you talk
Make you come my front
Make you for répété

[Pre-Chorus]
Rema, what is the matter?
I go prove to them
Say somebody badder —eh —eh?
Somebody wicked —eh —eh

I go do my best to make all of una vex
I don commot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who
Sabi jump fence
—eh?

[Chorus/Outro]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret