Shatta Wale - Wonders (feat. Olamide) lyrics

[Shatta Wale - Wonders feat. Olamide lyrics]

Wonders, Wonders, Wonders
I say ego dey happen oo ey champion
Baddo! Shatta Wale!

Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders

Me first, me first
Who you dey compete? Who cares?
I be dis, I be dat
Forget all of dem, dem be school girls
Naa Fofo, cream breast
If Shatta no dey, no press
Yes ebe your same padi, ebe your same natty
Dis no be new dress

Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders

Ay, wonders, wonders
1805, and you're oldest champion world best
God’s plan awale follow first
Bidri, homie one dance
Omo ase wo, where the fuckers?
Wey dey sofi sela boti broadcast
Money kpe ni duro boti podcast
Ama wo pi ni me me lose guard
Ama Ghana she dey shey booty pap
Shatta Wale, tuwale awolologom badda wale
At sixteen wetin wan stress
Mozi hustle bi de gon biti nineteen
Wode next year, wit ma tag team
Mokohob zab ni, mo dem Gbati
Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders
Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders

Militant, militant
Everybody know, Shatta Wale militant
Mi nuh wan kill ah man
Ah mi seh mi nuh wan kill ah man
Fi' show miracle
Hallelujah dis ah mi tabernacle
Show me money mek I show you vault
Show me love mek I show you God

Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders
Wonders, wonders i say dem never see wonders
Wonders, wonders champion, wonders

Oya I wan dance, oya I wan dance
Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash)
Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash)
I be ashawo but I get class (class, class)
And I no dey worry cuz I get cash
(cash, cash)
If you feel the rhythm oya follow match
(match, match)
Wo dey play me like football match
(match, match)
'cuz all my guys dem be bad guys
(guys, guys)
When we go to Ghana we dey learn dance
(dance, dance)
When we dey SA we dey press nyaash
(nyaash, nyaash)
No dey joke with my numbers I know maths
(maths, maths)
They dey want to speed but no gas (gas, gas)
Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass)
Light skin wey dey inside show glass
(glass, glass)
You no dey look face ’cuz of sunglasses
(glasses, glasses)
But I know what goes when I come pass
(pass, pass)
Girls in Accra too dey do dat thing
(dat ting, dat ting)
Guys in Naija still like dat thing
(dat ting, dat ting)
Boys in Tamale too dey do their thing
(their ting, their ting)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret