Shaydee, 2Baba - Sweet Like Rihanna lyrics

[Shaydee, 2Baba - Sweet Like Rihanna lyrics]

Ohhh eh na na shaydee, oh na na
Oh yeah, yeah, 2baba dey here sef
Oh na na na oh oh oh shaydee on the sing oh
Say she sweet like Rihanna
Say na you my eyes dey see girl girl
Baby, you I desire
And with you girl I wanna be
Anywhere you go amma follow
Anywhere you dey I go tasi you
Sweet like rihanna
Say baby girl I go do you right
Cause, I wanna love you till the end
I know you hurt so many times
Promises they never ever keep
Hold me girl come hold me down
Don’t leave me darling would you stay around
Looking back you own me now
You the one wey I dey find
Say I believe in love baby do you comprehend
Cause, I believe in love
Baby let me hold your hand girl yeah
And I need to love, see I just can’t deny
Cause you the one I love
You set my soul on fire, for real
Say she sweet like Rihanna
Say na you my eyes dey see girl girl
Baby, you I desire
And with you girl I wanna be
Anywhere you go amma follow
Anywhere you dey I go tasi you
Sweet like rihanna oh, no eh
Everything that I want you to be
You be everything wey say dem send you to me
Cause you be proper angel
Ain't nobody wey no gel with you
They have to send them to hell
Cause me and you is what we need in our life
Me and you our loving can end a strike
We spread our wings and we go fly anywhere
Fly so far where bad belle no go there
Who be the man wey no see your face
Wey no respect you, wey no look you as ah god
Who be the man wey no see you
For kitchen dey look your waist
Dey let your waist throw waste
Ah ah I say no shagidili
My and shaydee dey for here but noshagidili
Just an expression of my feelings
Just wan know how you are feeling
I say you hot like Rihanna
Fire dey for your head oo
You hotter than fire no be small thing
See as I dey here
See as am looking at you everyday
I love you everyday i love you everyday
She sabi whine am, she sabi move
You see my African girl she sabi guru
Cause she go all night am feeling all right
Cause am a victim of her love
She sabi whine am she sabi groove
You see my African girl she sabi groove
She gonna make me wanna stay
I like it when she move
Say she sweet like Rihanna
Say na you my eyes dey see girl girl
Baby, you I desire
And with you girl I wanna be
Anywhere you go amma follow
Anywhere you dey I go tasi you
Sweet like rihanna

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret