Skales - Don't Say Much lyrics

[Skales - Don't Say Much lyrics]

The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never

Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo

Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh

I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea

No Dey whine me o no Dey whine me o
This kind matter Dey precise o
For my mind o I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show Ahn
Dey do me rigimanro Ahn
Dem downplay my glow Ahn
But me I carry ogo ooo

The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never

Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo

They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo

Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh

I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret