SPINALL, R2Bees - Dollar lyrics
SPINALL [Oluseye Desmond Sodamola] Lagos, Nigeria 🇳🇬
[SPINALL, R2Bees - Dollar lyrics]
You want make I chop make I leave you
You see you no like make you no dey play fair
If you no dey care, nobody go give you
The thing we dey worry wey dey beat your mind
Money go answer the question
'Cause you dey listen I dey sing
E be truth or lies? Answer the question
Say make I know wetin you
Go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby
Make I know wеtin you go do for the dollar
Yeah you go wulu for the dollar, yеah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby oh Lord of mercy, please
Talk to Mercy for me
'Cause she dey follow Tracy eh
Why she no dey fit to whine again
See the baka, baby see the baka
Tell me why you put it for reserve
Carry ketch up, make I carry ketch up
Wetin you desreve
The thing wey dey worry wey
Dey beat your mind
Money go answer the question
'Cause you dey listen I dey sing
E be truth or lies? Answer the question
Say make I know wetin you
Go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby
Make I know wetin you go do for the dollar
Yeah you go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby what you go do for the dollar?
Me and team, we full of ballers
You can't war with us, you can't call us
You can't stand with us we stand tallest
Oyema, smile for the brand
Snap, snap, smile for the cam
Don't slack, come make we dance
Front, back, give me a chance
Green no nyɛlɛ taste nyɛmi nkɛ base nyɛmi
Sho, sho waist nyɛmi su-kɛɛ your waist nyɛmi
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby
Make I know wetin you go do for the dollar
Yeah you go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar
Oh my baby