SPINALL, Wande Coal, 2Baba - Money lyrics

[SPINALL, Wande Coal, 2Baba - Money lyrics]

Dj spinall this is
This is the only way oh yeah
Oh yeah the only way
As i wake up every morning
I give baba him praises
The only thing wey dey my mind na money
This is the only way
I woke up like this like this
Now i'm getting text now
The only thing wey i see na money
That is the only way I don't bother nobody
Let nobody bother me peaceful chilling
This is the only way my niggas gat to eat
Told we not on the same shit
Got love for the street that is the only way
Eyba duro na mo nbo open up me bag make i
Decorate the dance floor make you wanna turn
Make you shacking
While you rocking and jamming
To sounds from dj spinall
Money on my mind my mind
My mind on money on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind my mind
I wan get big money more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Say if you don't make dollar
You don't make sense yeh
No come here come start to denz eh
Me and my niggas we no like pretence eh
Keep it to hundred or sit down for fence eh
Anywhere we dey say dem know say we back
Even if na miami or tobago or trinidad
Just close your eyes fantasize visualize
Elevating further na wetin you realize eh
If you know say you badder
You know say you harder
You know say you gather come sway our way
Fine fine girls all up in ah the club
Tonight come sway our way we no dey close up
Office open everytime we enter bank
10 o'clock i get time them still dey open
And anytime you talk money
Just know it's 2baba
Wande coal and dj spinall eh
Money on my mind my mind
My mind on money on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind my mind
I wan get big money more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Kpatakpata i go tell you say i know you
I see you i feel you anyhow wey we dey today
We don do we don do
See take it easy, take it easy
No come here come dey form
Take it easy take it easy
While you rocking and jamming to
Sound from dj spinall
Money on my mind my mind
My mind on money on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind my mind
I wan get big money more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me respect
King 2face wande coal
Black diamond hypertek on this one
They call me dj spinall the unstoppable
Iyanu a sele it's ekelly

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret