Davido, Tillaman - Oni Reason lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Tillaman - Oni Reason lyrics]

Ki-Ki-Kiddominant oh oh oh oh
Eh eh eh eh the real Omo Oba again o
Oh oh oh oBO

Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh ebelebe
Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh ebelebe

As we fall in we scatter the place
Oh yeah yeah na the gbedu make dem dey craze
Oh yeah yeah
Oya go down low make money waste
Oh yeah yeah biko madem omo soweto
Oh yeah yeah oh my baby let us connect
Oh yeah yeah baby come collect eh
Oh yeah yeah
And I wan undress your dressing eh
Oh yeah yeah make we make dem vex eh
Oh yeah yeah i dey tell you eh
Wetin you go collect you dey form yeh
Baby no go forget on a holiday
Baby you go forget all the problems wey
Wey dey hold you for head gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings

Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh ebelebe
Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh ebelebe

This your body omo e dey worry
This your body omo e dey worry
Somebody call police
This girl want to kill person
Baby girl roll it
Show me say you get blessing
Olekwa ku olekwa ku olekwa ku oya ko le rera
Olekwa ku olekwa ku olekwa ku ko le rera
She want ego but she get ego
Baby e lo i go pay you let's go
Toh bad o omo toh bad o
I swear I go chop you like you be salad o
Gbo ti gbogbo ti asiko ni gbogbo tings
Gbo ti gbogbo ti asiko ni gbogbo tings

Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh ebelebe
Oni reason reason reason oni reason
Oni meaning meaning meaning oni meaning
Your back na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh ebelebe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret