Tiwa Savage - Get It Together (feat. Rudeboy) lyrics

[Tiwa Savage - Get It Together feat. Rudeboy lyrics]

Proper planning na him dey save
No go do mistake
Dem go tell you say eaya brother
Your days will be shining your future great
Brother no story oh, make you no regret, eaya
If na to celebrate, you go plan am well
If na your planning day, naso you go run away
So come make you gum body with your baby boo
Seat down and discuss am well
Like you suppose to do

Cause the people wey sabi na dem
Wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wеy sabi na dem
Wey dey plan wеll oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come
Make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)

Like this, like that like this, like that
Oya get it together plan well oh, oh oh oh

This thing wey you dey talk oh
E dey sweet my body
Dey totori my belle oh, oh oh oh eh
Na woman wey sabi, na hin go plan well oh
And she go find the one wey
Go gel for her body
If na our wedding day, we go plan am well
If na our planning day, na so we go run away
So make we join body, my baby boo
Make we discus am well oh
Like we suppose to do

Cause the people wey sabi na dem
Wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wey sabi na dem
Wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come
Make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)

Like this, like that like this, like that
Oya get it together plan well oh, oh oh oh

Who no know go know who no know go know
Wetin be the lesson planning na the blessing
E go help you dey manage money
Dey manage money e go help you to manage
Your time and attention

Get it together you need to know
We need to talk am oh
Get it together make we dey go eh lelele

If na to make money, we go plan am well
If na our planning day, na so we go run away
So make we join body my baby boo
Make we discus am well oh
Like we suppose to do

Cause the people wey sabi na dem
Wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wey sabi na dem
Wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come
Make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)

Like this, like that like this, like that
Oya get it together plan well oh, oh oh oh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret