Vicarman - Agogo lyrics

[Vicarman - Agogo lyrics]

A me man Vicarman dey here so

No Music and No Celebration
Celebration na na
This music go kill every tension
Kill the tension yaga
You see say I no lie ye i no lie rara
I search but I nor find e i no find ebagha
As the music dey play make una dance well a
Them say na play play the
Thing go turn to player
Some dey pop dem Moet o
Some dey pop pure water oya na!
Ke Ke Ke ke Ke Ke Ke Ke Ke Ke
Ke Ke Ke Ke Ke Ke Ke Ke Ke ehn ehn

I like the you buggy down
You dey enter to the right plan
If you don tire for the fry pan
Fire dey there make you try am
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ekwe, kom kom, kom kom, kom kom
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ogene, kom kom, kom kom, kom kom

Shabba luwe Luwe Luwe Luwe
Na only you wey dey do me welli o
Among the other girly o
Na only you wey dey shine the lighti o
Luwe luwe luwe make me get suwe
Paint you black Baba Suwe
Paint you black Baba Suwe
No Music and No Celebration
This music go kill all tension

I like the you buggy down
You dey enter to the right plan
If you don tire for the fry pan
Fire dey there make you try am
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ekwe, kom kom, kom kom, kom kom
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ogene, kom kom, kom kom, kom kom

Ehn ehn dancier
Make you dance away you pain and your sorrow
Carry a
I dey tell you everyday who know tomorrow
Em, aya ya ya ya ya ya ya
Ehn ehn! ke ke ke ke ke ke
Ke ke ke ke ke ke ke ah em!
Beautiful ladies pon the dance
Make we see who better pass
This gbedu e enter class fine fine baby
Oya na no retreat and no surrender
This no be play play play something
Oya Mr dj, put am pon repeat and revers yeye

I like the you buggy down
You dey enter to the right plan
If you don tire for the fry pan
Fire dey there make you try am
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ekwe, kom kom, kom kom, kom kom
Agogo, kom kom, kom kom, kom kom
Ogene, kom kom, kom kom, kom kom

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret