Weztern - Drop IT lyrics
[Weztern - Drop IT lyrics]
Building, Symba on this one, yagha
Red Room gang
The way you whine (the way you whine oo)
Girl the way you whine (dey blow my mind oo)
When I step into the club all
The girls dema love it
(dema love it yeah yeah)
Shey you sabi dance girl oya dab it (dab it)
No time for long thing girl oya move it
(oya move it) just drop it just drop it uhn
The way you whine girl
You dey blow my mind girl i can't deny girl
Wanna make you mine girl
See the way you whine girl
You dey blow my mind girl
Wanna make you mine girl say I can't deny
I say man to man don't come around
I want pretty ladies all around me
Baby girl na you I dey see
Other girls me I no dey see
Girl na you wey dey my mind oo
Omo na you wey dey blow my mind
Baby girl make I take you oversea for holiday
Girl we go dey baby girl come closer
Gimme one time girl make I show you one love
Gimme some more girl make I
Give one time girl say na me be "W"
Girl I wanna make you my love
Till the end of time oo
Till the end of time oo (girl, uuhn)
Oya drop it (uhn drop it)
When I step into the club all
The girls dema love it
(dema love it yeah yeah)
Shey you sabi dance girl oya dab it (dab it)
No time for long thing girl oya move it
(oya move it) just drop it just drop it uhn
The way you whine girl
You dey blow my mind girl i can't deny girl
Wanna make you mine girl
See the way you whine girl
You dey blow my mind girl
Wanna make you mine girl say I can't deny
Omoge so fun mi kilo desire (baby)
Baby girl so fun mi kilo desire
Get you all you need and all you require
(baby) loving you girl no man put assunder
I wanna love you girl till the end of time
Like I said before like one-two time oo
Gimme one time gimme one chance
Gimme one time
Make I show you love like one time oo
She say she wanna gimme roja
Say make I follow her to her house oo
She say she wanna follow me go down (go down)
The way you whine girl
You dey blow my mind girl i can't deny girl
Wanna make you mine girl
See the way you whine girl
You dey blow my mind girl
Wanna make you mine girl say I can't deny
W on this one, Symba on this one
Turner where you dey on this
One, yaghaa, eehaa, uuhn uuhn, bad girl
Come shake that booty for me
Come whine for me come shake
(girl) my love for you na climax, for you
Na climax, my love for you na climax
Eehee (I love you die) , Vico my
Manager, eeheehaa, uuhn uuhn, dem
Love me die, the girls dem love me die
I love you die Kbaby!