Boy Spyce - Dreams lyrics

[Boy Spyce - Dreams lyrics]

Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah-yeah-yeah-yeah
(Mykah)

You sabi book, you sabi book die
Me I dey sing and I sabi write rhymes
Different dreams and different lifes
Oh oh
And you sabi cook, you sabi cook die
Amala and Ewedu, I go miss am die
But you deserve a better life
Uh uh uh uh uh uhh

Feel so incomplete
As you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window
Window; uh-uh-uh-uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le-le-ye; uh-uh-uh-uh

Anytime you miss me
Make you call my line, ah
If you give me visa
I go come walahi, ah
Anytime you miss me
Make you call my line-line
Line-ah-ah-ah-ah

Five years and a half don pass
You no call and you no flash back
I follow you but you no follow back
(but you no follow back)
You finish school, you finish university
Me I dey sing I dey follow my destiny
And my team demma bringing the best in me
Oh-oh-oh
I dey shut down shows, you dey bag degrees
You don turn doctor, you cure the sick
While I dey sing song wey uplift the weak
Different lifes and different dreams (oh oh oh)

And I feel so incomplete
As you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window
Window; uh-uh-uh-uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le-le-ye; uh-uh-uh-uh

Anytime you miss me
Make you call my line, ah
If you give me visa
I go come walahi, ah
Anytime you miss me
Make you call my line-line
Line-ah-ah-ah-ah

Sho ma wale, wale, le kankan, baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Oh Wale-oh-oh-oh
Wale Wale le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Le kankan

Feel so incomplete
As you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window
Window; uh-uh-uh-uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
(Pe mi lori phone if you don reach Greece)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret