Boy Spyce - Folake lyrics

[Boy Spyce - Folake lyrics]

Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make
My heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Automatic! You're romantic
Aromatic! Acrobatic! Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic, diplomatic, cinematic

Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make
My heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret