J Martins, Timaya, P-Square - Good Or Bad lyrics

Inetimi Timaya Odon

[J Martins, Timaya, P-Square - Good Or Bad lyrics]

Oh oh oh (oh oh oh) oh oh (oh oh)
Everybody everybody say yeah eh
Oh oh oh (oh oh oh) oh oh (oh oh)
Owey (owey) eh, eh (eh, eh)
Owey (owey) eh eh
(everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) eh, eh

Everybody say if you like you good, eh
If you like you bad, eh
Anything wey you do for this life
My brother na for your head, ohh
This one na true story, oh
J martins and Timaya eh (Rudeboy)
Anyhow wey we dey quest dеy go
Na so the people dеm a mental o
If you get money you no get
Na so some people go dey vex say
If you talk you no talk dem
Go say you too talk
Make you just dey jolly dey go


Dem mama, dem papa
Make you hear me well well eh
Who God has blessed (chai) no one can curse

Owey (owey) eh, eh (eh, eh)
Owey (owey) eh eh
(everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey)
Eh, eh chai, chineke meh

Call me Timaya
Just because l'm getting higher
Bad belle people don dey wonder
Eh my brother man l dey
Strike like thunder say
Dem dey call me Timaya
Na be egberi papa one of Bayelsa
Hey everybody don begin dey wonder
Say Timaya dey be like baba zooka say chai
Na me be the paya paya
Like an R kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
(chai) say na me be the paya paya
Paya, paya paya, paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa the people dem dey
Want to dey paya paya (chai)

Owey (owey) eh, eh (eh, eh)
Owey (owey) eh eh
(everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) eh, eh

Eh, oh oh oh (oh oh oh) oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh) oh oh (oh oh)
People, people, people oh oh oh, oh oh oh
(people people people people people
Dey eh eh) oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh) oh oh (ye ye)

E get as e go do dem, do dem
Some people dey sit down for
Corner dey criticize you a, pompay
Na so fire go dey burn dem
All dem baggers wey dey plan make l fall
You go see meh dey go up higher (chai)
Anyhow wey you be make you know say
Baba God dey for your side, eh
Make una hear am, eh
J martins l don come again ey

Owey (owey) eh, eh (uru dele) eh, eh
Owey (owey) eh eh
(everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey)
Eh, eh (Uru dele) eh, eh owey (owey)
Eh, eh, eh, eh (Uru dele)
Owey (uru dele) eh eh
(everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) eh, eh

Na me be the paya paya
Like an R kelly paya paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
(chai) na me be the paya paya
Like an R kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
(chai)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret