J Martins - Oyoyo lyrics

[J Martins - Oyoyo lyrics]

Chai oyoyo
See oyoyo
I don come, I don show ay chai
See oyoyo
J Martins ai, oyoyo
Everybody everybody say oyoyo
See, my brother this kind of life
Na to jolly dey go eh oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you start to your
Feet and dancia for me eh oyoyo
Chai everybody say
As God don wear me a brand new coat
Make una come follow me celebrate
Everybody make una dey shout oyoyo
Oyoyo eh I say
See, me I don come with my kind of flow
J Martins don come elevate people dey see me
They shout oyoyo eh I say
Shey na God dey bless me if He dey
Make me dey shine like this oh
Na Him be the reason why the people
Dey see me they shout oyoyo
Whether e good owey (owey)
Whether e bad owey (owey)
See God wey do am for me e
Go do am for you eh everybody everybody say
Oyoyo see, my brother this kind of life
Na to jolly dey go eh oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you start to your
Feet and dancia for me eh oyoyo
Chai when I say coolu coolu
Baba and mama dem coolu coolu
Okada drivers coolu coolu
Baba God e dey your side oh chai
When I say, coolu coolu
My brothers and sisters, coolu coolu
Everybody where you dey at coolu coolu
Baba God e dey your side oh
See, wey for your place e na turn by
Turn everybody must to make am eh
This life where we dey no matter how
You do enemies must to talk eh
As God don bless me oh eh (oh eh)
Na so He go bless you oh eh (oh eh)
God wey do am for me He go do am for you eh
Everybody everybody say oyoyo
See, my brother this kind of life
Na to jolly dey go eh oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you start to your
Feet and dancia for me eh oyoyo
Chai everybody say
J Martins god e don bless me eh
See as my life e dey sweet eh
Make una dey chop like be skit eh
Chai, na my song eh (see)
Anywhere I go, I dey scatter i no dey gree
Them say I too harsh for the matter
No be you be my God eh
So make you dey watch, wetin you dey talk eh?
Shey na God dey bless me if He dey
Make me dey shine like this oh
Na Him be the reason why the people
Dey see me they shout oyoyo eh
Whether e good owey (owey)
Whether e bad owey (owey)
See God wey do am for me e
Go do am for you eh everybody everybody say
Oyoyo see, my brother this kind of life
Na to jolly dey go eh oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you start to your
Feet and dancia for me eh oyoyo
Chai everybody everybody say
Oyoyo see, my brother this kind of life
Na to jolly dey go eh oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you start to your
Feet and dancia for me eh oyoyo
Chai no no no no
Ai, J Martins

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret