Joeboy - 24/7 lyrics

[Joeboy - 24/7 lyrics]

Carry my matter for my head
I no Dey fo I no Dey send
'Cause if I carry last today nobody
Go reason me nobody go care
Long as the raba choke
Dem no go leave you alone
Na why I Dey grind non stop
And I vibe non stop
'Cause a man must chop, oh yeah

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other
Man Dey think about a nigga man
Me I face my front I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other
Man Dey think about a nigga man
Me I face my front I no get time

Shey na me you wan Dey whine
No man Dey God no bigger than
Face my grind hate no brother man
If dem like make them carry
My yarn around town (oou wo)
And na better I Dey find
Nothing wey my God no fit do
Bad mind come my way me I bind time e no Dey
I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other
Man dey think about a nigga man
Me I face my front I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other
Man dey think about a nigga man
Me I face my front I no get time

Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret