Joeboy - Halle lyrics

[Joeboy - Halle lyrics]

I no wan lie everyday that I close my eyes
Trouble dey my mind
Wey dey make me no fit to smile
And I pray Jah you try and ease my mind
'Cause many times water comot for my
Eyes and mans been smiling, oh, oh
'Cause, I no say dem be many wey
No want to see man smile
And demma pray everyday to dey make
Say my face no shine
For this my case oh my shoe guy must to shine
See that's Jah's plan for my life
And I know say he no go ever
Stop to dey bless my life

Halle, halle, halle, halle
Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me
For dem wey no like me

O na many many man
No fit to understand God's
I no come here to yarn okpata yarn
He carry me up when I was down
Wetin my eye dey see they no know
As I dey take dey grind they no know o
They no fit go the place we don go
Na baba God e do am for sure so I say eh, eh

Halle, halle, halle, halle
Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me
For dem wey no like me

Halle, halle, halle, halle
Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me
For dem wey no like me (o na, na)
Many many man many many many man
Many many many man

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret