Joeboy - Baby lyrics

[Joeboy - Baby lyrics]

What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got
But it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that nothing I can't do
For ma baby ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare ma sare wole

Wetin be that nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me as I dey for you
Baby shey you dey for me as I dey for you

Wetin be that nothing I can't do
For ma baby ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare ma sare wole

Wetin be that nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl where you wan go
'Cos anywhere you go, girl i go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you
Who are those baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me as I dey for you
Baby shey you dey for me as I dey for you

Joe, Joe, Joeboy 'pon dat! Oxygen mix

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret