Joeboy - Celebration lyrics

[Joeboy - Celebration lyrics]

Celebration celebration na
Jubilation jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o

Tori ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto

Ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto

Yeah yeah yeah yeah

E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location
(Location o o)

Bad mind leave my circumference
Dem go do dem go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations oh

Tori ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto

Ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto

Yeah yeah yeah yeah yeah

Celebration celebration na
Jubilation (Na na na na)
Jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o (No no no)

Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke la ma ma lol
God Dey

No worry no worry my brother
You know money go dey

Tori ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto

Ma lowo ma Lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto (Eh eh)

Joe Joe Joeboy 'pon deck

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret