Joeboy - Count Me Out lyrics

[Joeboy - Count Me Out lyrics]

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice but I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense i'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye i drop hit
I drop smash hit and na so e go dey
I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye i drop hit
I drop smash hit and na so e go dey
I'm never stopping ye

Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean I
Don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn't mean I don't
Know what I am about o na

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret