Joeboy - Duffel Bag lyrics

[Joeboy - Duffel Bag lyrics]

You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break your back for me

Free me, free me, e no easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me, baby

Take am easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me, baby

You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style

When you break it down for me, yeah
I dey know, baby, can you see?
Many bobo wan joke you know as e be
Dem wan chop and go, on the low
But if you ready wan move me go follow go
Anything wey you do, mami
Me no go deny you
Baby no go fo jo, mami no go fold
Make I do you normally you know what I mean

Free me, free me, e no easy
This tin plenty, je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me, baby

Take am easy, this thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me, baby

You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me, yeah

You say you want a man wey go do you better
Do you better, do you better, do you better

Interpretation for


Add Interpretation

About the song Joeboy - Duffel Bag

This vibrant masterpiece titled "Duffel Bag" by the talented Joeboy has captivated hearts across the globe. Embodying the essence of living life to the fullest and overcoming adversity, the song's powerful message resonates with fans in every corner of the world. Joeboy's signature sound is undeniable, offering a beacon of joy and happiness to listeners.

The music video features an enigmatic appearance by Allyson, the young legend whose presence adds an irresistible charm. Viewers and fans from Zimbabwe, Kenya, Uganda, and beyond can't get enough of the mesmerizing visuals and catchy beats. The song's consistency and sweet music promise a bright future for Nigerian music.

Directed with precision and artistic flair, the video showcases the brilliance of Joeboy as a true superstar. From Uganda to Côte d'Ivoire, fans celebrate his unforgettable voice that seems to possess therapeutic qualities. As the anticipation for a new album grows, Joeboy continues to surprise and delight with each release.

Supporters from around the world – Mozambique, Rwanda, Burundi, Ghana, Colombia, and even Haiti – connect through their shared appreciation for Joeboy's music. His dedication and passion for his craft is evident in every note, leaving fans eager for more.

With each listen, "Duffel Bag" becomes more enthralling, etching itself into the minds of fans who can't help but hit replay. The song's impact is undeniable, and its message of hope and perseverance transcends borders. As Joeboy's star continues to rise, the world eagerly awaits his next captivating creation.

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret