Joeboy - Oshe lyrics

[Joeboy - Oshe lyrics]

It's another day wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey nobody
Finna take your place
Dem no fit understand the way
You make me feel

Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Oshe eh Oshe eh Oshe oshe eh Oshe eh Oshe

Oshe eh Oshe eh Oshe oshe eh Oshe eh Oshe

Anything eey you want take oh
You leave me I go frustrate oh
You be the remedy to ma headache oh
You make a brother man wanna feel alright

Bamijo ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan bale to re re re

Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Oshe eh Oshe eh Oshe oshe eh Oshe eh Oshe

Oshe eh Oshe eh Oshe oshe eh Oshe eh Oshe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret