Joeboy - Spiritual Gbedu lyrics
[Joeboy - Spiritual Gbedu lyrics]
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don't be hating on me 'cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04: 30
Oya dey move to my side (side side)
Nobody fit dim my light (light light light)
All die na die, I make my rules
Only me fit decide
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu
(Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey
Drop jam wey sweet like Banku (ye)
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu
(wo wo yo)
Steady everyman fi let them know
(wa wa wa wa)
My jams too hot I finna, let them choke
(o no)
Them no know how man just dey, dey roll
(yeah) all of them barnie dem hear my
Sound dem wan go low
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu
(wo wo) now who be the boy wey dey
Drop jam wey sweet like Banku
I dey give them Gbedu
(ah) , Spiritual Gbedu (wo wo yo)
Importer exporter top dollar
When I come through yeah I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana
Oh yo yo joeboy 'pondeck
O na na na na