P-Square - Do as I Do (feat. May D, Tiwa Savage) lyrics

[P-Square - Do as I Do feat. May D, Tiwa Savage lyrics]

Ahh ahh
Ahh ahn ahn ahn ahn ahn
P-P-P-P-Square P-Square (ahn)
And Tiwa Savage with Mr May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)

Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move
You dey make me soji mr dJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessy and Bacardi
Daddy go rock you steady
'Cause you got me going on (eh)

Na the way you dey do me dey
Move wey dey make me dey trowey
Na the things wey you do wey dey
Make me dey wan pop Rosey

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

I can go all night boy if you ready
Baby follow my lead
I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
So can we take it slowly
As I roll and I roll and I
Whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey
By your side make you touch me yeah eh

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

We are party starters
We step inna the place e no matter
(who you be) na who be your father
Rudeboy, Mr P don dada
So follow me follow me baby da ta
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar e no matter
You be the phone, me the charger

Na the way she dey do me, dey move me
Dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make
Me dey wan pop Rosey

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya make you pon the selense pon the selense
Pon the selense make you pon the selense
Pon the selense pon the selense
Oya make you pon the selense (ahn)
Pon the selense pon the selense (ahn)
Make you pon the selense (ahn)
Pon the selense
Pon the selense (ahn ahn ahn ahn ahn ahn)

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret