Ruger, BNXN - POE lyrics

Ruger BNXN

Ruger [Michael Olayinka] Lagos, Nigeria 🇳🇬

BNXN/Buju [Daniel Benson] Lagos, Nigeria 🇳🇬

The combo of Ruger and Bnxn (also known as Buju) on the track "POE" is simply explosive! What was once a peak rivalry between these two artists has now transformed into a creative partnership that has become a true masterpiece. They started out as enemies on social media and have now created one of the best albums in Afrobeats history. This collaboration illustrates how conflicts can be turned into productive cooperation.

[Ruger, BNXN - POE lyrics]

Ob'
Obah!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no
Oh no no no
Wo le, oh, oh no no,
Oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose


I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go

Baddie
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa'
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh, back, oh
Come take another round, oh
Back oh. back oh

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Ani mo l'omo l'america na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tun wa l'omo ni Ikate naa
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret