BNXN, Ruger - Ilashe lyrics

BNXN Ruger

BNXN/Buju [Daniel Benson] Lagos, Nigeria 🇳🇬

Ruger [Michael Olayinka] Lagos, Nigeria 🇳🇬

[BNXN, Ruger - Ilashe lyrics]

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything
Wey you want, girl
It's alright

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey
You want, girl, it's alright
(Order lọ kọ shaaye)

Swear that you don't know


What we are doing here
Abi no be free boat wey
You use reach here?
Swear say you no feel
All the doings here
You don enjoy finish you come
Dey lose interest
You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby!
Who goes there? le le
When money full wallet?
Eleyii? o pọ sẹ!
Tell me wetin bọbọ no get

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey
You want, girl, it's alright
(Order lọ ko shaaye)

Why you've been keep me waiting
When your legs should've been shaking, shaking
You're my number-one rating
Shouldn't be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele na bad b**ch
As we dey for bar beach, oh baby
Oko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow, no way!
Fi sẹnu bi Harmonica
Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything
Wey you want, girl
It's alright

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret