BNXN - Right Energy lyrics

[BNXN - Right Energy lyrics]

Ogbe ni kalo party na the right energy
Egbete kilo fun mi kole gbe mhi dey be
Maro di e fhun mi
Ijo kijo kijo ko sey kansamigo
As wanna dey this settings
You know Christmas is coming baby bounce it for me
And na different billing
Billing

So Ogun do goji fhun mhi
Make I feel your Loving
Condition wey you give me pelu ceremony
I dey feel your doings
San wo San wo na person wey datch
Something is that not interesting
Cause when we dey for setting
Is a big lesson na this pass a learning
Hmmm

Show me a life
Buju no go cancel
I wan make it slide
Sey pe wo lo ja ju
Wan me alive
Baby na gbaladun
Down for the night
Show you what I can dooo

Ogbe ni kalo party na the right energy
Egbete kilo fun mi kole gbe mhi dey be
Maro di e fhun mi
Ijo kijo kijo ko sey kansamigo
As wanna dey this settings
You know Christmas is coming baby bounce it for me
And na different billing
Billing

Show me a life
Buju no go cancel
I wan make it slide
Sey pe wo lo ja ju
Wan me alive
Baby na gbaladun
Down for the night
Show you what I can dooo

Ogbe ni kalo party na the right energy
Egbete kilo fun mi kole gbe mhi dey be
Maro di e fhun mi
Ijo kijo kijo ko sey kansamigo
As wanna dey this settings
You know Christmas is coming baby bounce it for me
And na different billing
Billing

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret