Ruger, BNXN - Bae Bae lyrics


Ruger [Michael Olayinka] Lagos, Nigeria 🇳🇬
BNXN/Buju [Daniel Benson] Lagos, Nigeria 🇳🇬
[Ruger, BNXN - Bae Bae lyrics]
Obah!
Run
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say
I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Ah
Ogozini ma go
Ka maa lara wa
Neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight
Yeah
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say
I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?