Wande Coal, Sarz - Vex lyrics

Osabuohien Osaretin [Benin, Nigeria]

[Wande Coal, Sarz - Vex lyrics]

If you sabi do the tin wey dey make
Dem dey go kolo Do am make dem vex
If dem like make dem vex
(if dem like make dem vex) Shake am make
Dem vex (if dem like make dem
Vex) Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem
Like make dem vex) If you sabi
Do the tin wey dey
Make dem dey go kolo Do am make dem vex
(if dem like make dem vex)
Shake am Bere ko Fi idi e jo Fi idi e jo
Jo Shake am Fi idi e jo Fi idi e jo
Aunty Yewande Won tun ti de Won sako ju
Won gbe le Elo lo ba de
Aunty Yetunde Won ni lati kekere Ni e ti ma
N sako ju gan Elo lo ba de
My name my name my name ah Everywhere dem dey
Call my name ah Lagos to America All of
Them dem dey kolomental Reaction
Is chemical Technical Everything
Scientifical Omo it's mystical Ah
Magical Situation critical
Choking on chronical I'm
Talking medical Don't
Take it personal You know
I'm the principal Principalities
Principalities They don't want me to
Come to my riches It is
Obvious dat in reality is
Dat me and you no get
Similarities And the difference
Between WC and all of dem me
I get characteristics And you
Can check all of my demographics
And you check am
Now based on Logistics And you
Can check all of my
Statistics Never never don’t give
A fuck about critics chorus
If dem like make dem vex
(if dem like make dem vex) Shake am make
Dem vex (if dem like make dem
Vex) Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem
Like make dem vex) If you sabi
Do the tin wey dey
Make dem dey go kolo Do am make dem vex
(if dem like make dem vex)
Shake am Bere ko Fi idi e jo Fi idi e jo
Jo Shake am Fi idi e jo Fi idi e jo
Paki lo je amala lo je Paki
Lo je amala lo je Amala
Lo je to fi redi roboto Omo ale ki lo tun
Duro wo Ezekiah iwo lo ja apa
Eye ile Nehemiah iwo lo
Gbe mi ni henessy Zachariah iwo
Lo ji Omo Olomo gbe
Tell me tell me wanna tell me Ko kan mi
Paki lo je amala lo je Paki lo
Je amala lo je Amala lo
Je to fi redi roboto Omo ale
Ki lo tun duro wo nehemiah iwo lo Ja apa eye
Ile Zachariah iwo lo ji
Igo Hennessy Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Tell me tell me wanna tell me Ko kan mi

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret