Wande Coal, Kayswitch - Who Born the Maga lyrics

[Wande Coal, Kayswitch - Who Born the Maga lyrics]

Mo ni e fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say
He fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga

Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh I don't want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ‘cause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say
He fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga

Keep on keeping it keep on keeping it on
Yes believe it swagger like a rastaman
And there's no deceiving it the reason is
Kill em with the rhythm and
We leave them with no
Money green so money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say
He fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga
Na who born the, who born the
Who born the maga

E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke
E je jeun soke je, jeun soke soke

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret