Wande Coal - Wanted lyrics

[Wande Coal - Wanted lyrics]

Black Diamond black Diamond
It's Wande Coal major Bangz
Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor yay yay yay

Tell these people say I don come now yeah
Tell these people say I don
Come make dem hear
People wey dey talk bad things make dem hear
E don tey when I dey do things make dem fear
Everytime dem dey shake
Everytime dem dey want to celebrate
Me I don dey thank god say I make am
You sef thank god you go make am oh oh oh
Balance well and check am
So many brothers dem dey player hate
Money going round so I rotate
Na double bodyguard make you rotate am
It is funny how you dey see me
Shey na because I nor dey try before
Shey na because I don dey praise the lord
But don't forget na me be the key to the door

Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor yay yay yay

Baby my gbedu just dey drop
They call me Wande coal and
My money work work
And all the girl start to dey
Shake their booty non stop
Na where I dey work na there I must chop
And anytime I dey try to
Explain to my people say
My people dey doubt dem talk say
Me I nor fit stand
Abi na them get when Jehovah understand
If you want to try me
You can go and chop sand
Some people speaking looking like
Life is a joke
Instead them to be working and
Be hustling for the dou
My people need to appreciate abi
To let me know
And all the celebrities they already know
So this is what I'm tryna say basically
Anytime you see me make you
Know say money dey
No GBT you go know say money dey
If you go GTB you go see say money dey

Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa damfo shere
Abor abor ale olo wor yay yay yay

See sugar shebi na very important people we
Be we nor be regula
Shebi na game we dey play we
Go play am the way we play snooker
Take it easy well or else you might be gone
And e nor matter what you say
As long as we keep the burning everyday

Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere abor abor
Ale olo wor ahn coz awa lamfo shere
Abor abor ale olo wor yay yay yay
W Ceezzy easy

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret