2Baba - 4 Instance lyrics

[2Baba - 4 Instance lyrics]

G G na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?

Eh! Chineke me! Eew!

Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See for instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To do us and turn us
To victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!

Ala Oyi e!

The thing what I'm feeling
Is a feeling of love and you know say it so
Ala Oyi e!

In your house o or you in a motor
And you dey a go slow

Ala Oyi e!

This thing is affecting your being
And it's killing your soul

Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey

See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey
You see wey make you ala Oyi e!
For instance say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey dey play pranks
On top the people wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart so Ala Oyi e!

See what am feeling is a feeling of love
And then you know say is so so ala Oyi e!
In your house so or you in a moto
And you dey a go slow so ala oyi e!
Feel like This thing is affecting your being
And is killing your soul ala oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you see
Wey make you Ala oyi e ala oyi e
See this type of thing we we dey feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey ala Oyi e! Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey ala Oyi e! Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e! Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e!

Make we dey give chance
Instead of gather money dey france
Ai! hmnn Not to dey come dance
Ei, bale of Nigerians ala Oyi e!
Ala Oyi e e e! ala Oyi e e
E! ala Oyi e e e e!

Chineke me ala Oyi e e e e!

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret