2Baba - Vote Not Fight lyrics

[2Baba - Vote Not Fight lyrics]

I hear them saying it is a do or die affair
Do or die affair
We don’t want nobody to come
Scatter ground for here
Scatter ground for here vote not fight
That’s what we wanting this year
In this election time
We want a peaceful atmosphere, eh
Cos when two elephants fight
Na the grass dey suffer
Grass go dey suffer, grass go dey suffer o
Innocent people go dey run the cover
The cover, еach other
North and south go dey turn on each othеr
Each other instead make we fight ourselves
Make we fight Ebola eh
Instead of fighting corruption make e no dey
Some people na to do make Naija no dey
They running and running and
They running everywhere
So we see some disco in the air
No matter wetin happen dem just don’t care
Most of them no dey really live for here
Dem don comeback again this year we no fear
I hear them saying it is a do or die affair
Do or die affair
We don’t want nobody to come
Scatter ground for here
Scatter ground for here vote not fight
That’s what we wanting this year
In this election time
We want a peaceful atmosphere, eh
Instead of to face politics
Na to dancing shaba
The only thing wey concern them na the raba
All these complains I don dey fed up
O o o o o o o o
We don ravel that lane, see where we end up
Hmmmmm so which kind naija you wan see
How una want make e be
Shey na naija wey things dey work
Guy join hand make e no guck
The youths of today, we gat a very big say
It is our life, it is our future
Woh woh woh, eh oh oh, eh
Woh woh woh, eh woh woh, eh
Future wey bright
Na product of peace not war
Votes not fight, election no be war
Make una open una eye
Because when e scatter
Na innocent people go die one love
I hear them saying it is a do or die affair
Na superglue, araldite
Anytin wey dey gum we suppose
Use gum Nigeria right now
Thank you very much do or die affair
We don’t want nobody to come
Scatter ground for here scatter ground for
Thank you very much vote not fight
A word is enough for the wise
That’s what we wanting this year
Shine your eyes in this election time
We want a peaceful atmosphere e

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret