2Baba - Warriors lyrics

[2Baba - Warriors lyrics]

Uh uh yeah, ye!
Uh uh

E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walahi, we stand gidigba
We get one love for here
That's why we be warrior
We be bloody survivals no confuse the thing
I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because e plenty for the place
I no enter anybody space
But in the background, you know as you grow
Bad belle must to show thеy must to show

So right now they want to see me fail
So I guess I will fail thеm
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time

Nowadays shey you see
(Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever will be will be (For sure)
You go move, you go groove
You go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work
No money to feel high ray
But na story e be today
And that time we dey dey chase
We been dey chase wetin we be no know
As we start to grow we
Start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy
Dem go envy you to your grave

So right now they want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret