2Baba - U No Holy Pass lyrics

[2Baba - U No Holy Pass lyrics]

Hey, uuh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh, ai
Some people be acting like they know it all
Ooh

See, see
See this type of thing wey we dey feel
Before you know
You don dey start to dey kolo small
I no go lie we feel these things for real
Some people no believe that money
Brings upon a man's downfall
Face reality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they know it all
Try to visualize what I feel
And I bet what you will see would
Be a picture of a garden wall


If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you know
You go dey for six feet under the ground
Ooh ah

Some people be acting like they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because
You no go fit do all
So if you want to criticize me
Talk small small
Cos you no holy pass, my brother

Hmm, some people when they see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into shouting
Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn
Into traditional shouting
Make them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure
To start to set in
Make them feel like outcast in
The society them live in
Because they lose them sense of belonging
But they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn’t make it certain
So when them try to stop
The complaining and the shouting
Them no go fit because e
Don be spiritual something
People take advantage of the dream
Because them realizing
Say this people lost them spirit of fighting
So them start to use them head
Use am like dustbin
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oya, I know say you seen the making
And them start to do almost
Anything for almost nothing
Cos them same people they need some fighting
But the scavengers would bring them all
They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging
But like a goat that has pushed to the wall
We already ready to start to do the fighting
So me a go run them down
Me a go chase them outta wey town
I sabi, we go gun down them
Before them go know
Them go dey for six feet under the ground

U no holy pass, my sister

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret