2Baba, Burna Boy - We Must Groove lyrics

Burna Boy

Burna Boy [Damini Ebunoluwa Ogulu] Port Harcourt, Rivers State, Nigeria 🇳🇬

[2Baba, Burna Boy - We Must Groove lyrics]

Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit complain
I don't need to stop, to fly high, high
I get natural high
I don't need to think too much
'Cause thinking na problem
Instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

We must groovе o, we go groove
As long as your brain still dey function
Wе go move o, we go move (Oya, tell dem)


E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move

Oghene do, oghene do osolobrugwe do o
The only flesh and the bone
The pot of life na your own eh
Because I'm feeeling the tension
Feeling with the pressure
Dealing with different problems of life
I know that everybody gat dem
Big man or small man
It doesn't matter if you are
Black or you are white see ya tell dem

We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move

Omo the party don scatter
The people dem no want us
Their mendula so reckless
Dey affect their belief
And if I thief, check am dem no go believe
How we dey spend money
Not until when the money-
Tell me wetin I go do
Just to clear your eye-eye-eye, eye
Anyhow you think am
Omo e no concern me die, ah
So make I just dey do wetin I dey do
If e no tell you jeje ni ke wu
No dey confuse you can't walk in my shoes
No go shook your mouth for
Wetin no concern you
Many thing dey happen but you
Don't have a clue
Anything dem do, dem go start dey go
Make you no go tell somebody say I tell you
Let's just try to keep this
Shit between me and you

I don't need to smoke to fly high, high
I get natural high
I no need to think too much
'Cause thinking na problem
Instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
See as she fine like mamiwater
Omo see man-chester, see baka
We go move o, we go move

As we dey here dey jolly snake swallow money
Me sef dey jolly next one na Monkey
Dey here dey jolly snake swallow money
Next time dey jolly next time na Monkey

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret