2Baba, Blackface Naija - Odi Ya lyrics

[2Baba, Blackface Naija - Odi Ya lyrics]

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey
Come dey form I know say no be everybody
Follow come And no be every

Wey be silicon Ehen Make dem no
Come dey wash you And make
You do exactly what you wan do Make you
No say I no tell you Make you
No let devil come dey use you But
If I tell you say I love you Abeg
Abeg no go turn me your mugu Airtime
30 billion no go do you Airtime
Oga no go see you Ehen And if I
Start to dey stress you Let me
Know because I no want to vex you Bottom line
Na only you wey know you The same time
You go do wetin wey favour you
Ahh Oyi A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje
Make we do the live-show Eh aih eh eh
Oyi A lo mayen tu gbo So just
Be living your life and do the thing jeje
Live-show If body dey hot you
Drink water No come
Come dey form like butter Because
I know say you know say I know you And no
Be every dressing go fit you (
Ehen) Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh I
No fit halla I no fit shout I no wan make
Na me and you dem talk about And if I
Tell you say I like you Abeg no
Let shakara come dey kill you Airtime 30
Billion no go do you Airtime

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret