2Baba - Right Here lyrics

[2Baba - Right Here lyrics]

Echo na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it's true echo-come on come on
Baby it's right hope echo-come on come on
I don tey for this game no be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here baby it's right here
I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But, you turned around and said
That you loved me so how could I let you go
Oh, no no no no no no no
Sorry I make you cry
Let's talk about those days and
How we used to play i rewrite my words
Girl you know sey na your love
I dey always they think of

Na wetin I go do to make you see
Say my love for you na real baby it's true
Echo-come on come on baby it's right hope
Echo-come on come on

Please don't go oh, I love you so
Bended knees see there's more to show
Don't need to be afraid i won't let you down
Cos since you've been here my
Life's been turned around baby

Sorry I make you cry
Let's talk about those days and
How we used to play i rewrite my words
Girl you know sey na your love
I dey always they think of na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it's true echo-come on come on
Baby it's right hope echo-come on come on
I don tey for this game no be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here baby it's right here

Say wetin I go do wetin I go say
To make your love make e no waka away
If I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do
You know I'll be down
I'll make you happy everyday of the party
I'll make you feel like the
Queen with the crown

Sorry I make you cry
Let's talk about those days we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love
I dey always they think of na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it's true echo-come on come on
Baby it's right here echo-come on come on
I don tey for this game no be today
No go let your love slip away
Baby it's right here
Baby it's right here, right here, right her
I don tey for this game no be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here baby it's right here

See they can say what they wanna say
They can do what they wanna do
It don't matter cos I love you
And I'll place no one else above you
Oh my babe though you so fine
And it please, s me no mind
I'll never do anything to hurt you
I'll do my thing my world around you

Wetin I go do kenni's music
E don tey no be today wetin I go do
2face see I don tey for this game
No be today wetin I go do
No be today come on come on baby
Na wetin I go do wetin I go do
Na wetin I go do wetin I go do
Right here right here it's right here

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret