Rema, DJ Neptune - For You lyrics

Rema [Austin Divine]

[Rema, DJ Neptune - For You lyrics]

Greatness another banger (let’s go)

DJ Neptune (hit me)

Since I dey look you for insta oo
Your picture dey give me ginger o
Girl e b you I dey sing for
I no fit to play you like FIFA
You and your friends dem sit down
I notice say you be the leader
Follow me make you for enjoy
Drink Hennessy plus shisha hmmmm
Astalavista oo tonight na astalavista
Hmmmm give me ginger o
Girl you dey give me ginger hmmmmm
Chelsea Manchester o
Tonight na Chelsеa Manchester
Make you takе am easy on me girl yeh ma pami
Hmmm

Whatever you need
Baby girl I get am for you ehn ehn
Me I get am for you ehn ehn i say
Whatever you need
Baby girl I get am for you ehn ehn
Me I get am for you ehn ehn hmmm

Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)
I don come with another banger (Banger)
Run make you call all your sister (Sister)
Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehn ehn)
Your waist dey sweet me like fanta (mm mm)
D way you dey whine to the konga
(lady shake it, let’s go)
This one na love at first sight
I don find love for many places
I don even use website but I no find anybody
Wey fit the description wey write
But when I see you from afar
And I see the way your body dey shine
That’s why I dey use my eye glass
I dey talk to you make I no go blind ehh
Make I no go blind hmmm make I no go blind
Manager give me check make I for sign
Give this girl wey dey my side
One minute I don change her life
Where money dey everything dey dey alright oo

Oya take your body she be miss kedike
She be miss kedike she be miss kedike
Girl this our love e no go fade away
E no go fade away e no go fade away hmm
I no go play you like dembelele
I no go play you like makelele
Thank God say you come my way
I thank say you come my way
Whatever you need
Baby girl I get am for you ehn ehn
Me I get am for you ehn ehn i say
Whatever you need
Baby girl I get am for you ehn ehm
Me I get am for you ehhhh mmm mmm mmn

Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)
I don come with another banger (Banger)
Run make you call all your sister (Sister)
Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehhh)
Your waist dey sweet me like fanta (mmm mmm)
D way you dey whine to the konga

DJ Neptune

Shake am (whine am jor)
Shake am (I say shake am jor) comot body
Break am

Vibes Vibes

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret