ODUMODUBLVCK, Decosuave - ABUJA PEOPLE lyrics

ODUMODUBLVCK [Ojugwu Tochukwu]

[ODUMODUBLVCK, Decosuave - ABUJA PEOPLE lyrics]

Abuja people dey my convoy wike and co

Blvcksheep forever blvcksheep for life
IZGAAJU till we KPEME antiworldgangstars
Ge records you get me oDUMODUBLVCK decks
Native

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For PORTHARCOURT (instigator)
Na me dem dey jump on I'm on vacay
I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For PORTHARCOURT (Oganigwe)
Na me dem dey jump on I'm on vacay
I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation observation
Me I too dey obs na observation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their shake na my own vibration
Motivation elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start

Hammer boys (boys) na we dem dey call (yes)
OBI cubana say na MODU be my choice (bless)
Deco (ehn) I say you don blow (def)
When I enter eko many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga where you go (where)
Jowi zaza follow for the people
Wey dey my phone (don) elumelu
Omo Na you I go buzz (call) when e don burst
The bank na where I put my trust
ABOBI put am on my God omo I fall out
'Cause e sure (megawatts)

Tender rabbas pamper
EnCounter badman she offer bunda
Softly the pum, pum bender (bender)

I dey with the gang (sharp) odumodu you bad

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For PORTHARCOURT (instigator)
Na me dem dey jump on I'm on vacay
I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For PORTHARCOURT (Oganigwe)
Na me dem dey jump on I'm on vacay
I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na Observation observation
Me I too dey obs na observation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their leg dey shake
Na my own vibration motivation
Elevation make I put am for their body
Deco why you don start

Work hard and play hard
Na HIN be my mantra (praaa)
Seyi TINUBU style
I work hard then I banter (yes)

Lux v na Egbon wey dey tender
Heavy load see ikebe mODU go stand out
MODU go sign out (graduation gown o)

Big big boys when I hang out (wike and co)
My Kele no need hand out see pressure
Old soldier I no go tension

Carry am go zone 4 carry am
Everything coda dollars
Everything carry am enter Gwarimpa
Carry am go zone 1 carry am go Garki
Anywhere e no get where e touch
You gift even branch h medix h medix
You go even go YAHUZA millennium park
Based on small small pikin cruise
AsOkoro maitama zainab everybody malo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret