ODUMODUBLVCK - WOTOWOTO SEASONiNG lyrics

ODUMODUBLVCK [Ojugwu Tochukwu]

[ODUMODUBLVCK - WOTOWOTO SEASONiNG lyrics]

(Craze, Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
(Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo) sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

I dey find one kele wey
Go give me heavy dose, eh
Play me tiki taka, we run the monkey post
(Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg
(Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo) sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy ayy, ayy, yeah there is fire in her-

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret